Tuesday 13 October 2020

Nigeian Pidgin Proverbs

 NIGERIA PIDGIN PROVERBS


Patfronize  Concorde education supplies and private lessons  08033217779

craze no hard to form, na the trekking be wahala.*

English translation: Easier said than done.


*No matter how hot your temper be, e no fit boil beans.*

 English translation: Calm down, your temper won’t solve the problem


*Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup*

. English translation: You can’t run away from your destiny


*Today’s newspaper na tomorrow Suya wrapper.* English translation: Keep calm! Nothing lasts forever


*Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef.* English translation: Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush!


*Akara and moin moin get the same parent, na wetin dem pass through make dem different.* English translation: How you start doesn’t matter, what matters is how you finish.


*Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus.* 

English translation: Give everyone what they deserve.


*The difference between ipekere and plantain chips na packaging*. English translation: Don’t judge based on appearance alone


*Escort me, Escort me, na im slave trade take start.*

 English translation: Serious things sometimes start like a joke


*The water wey dem use take make eba can never be recovered back*. English translation: Don’t cry over spilled milk.


Keep it rolling...

   Sweet dreams🥰🥰

No comments:

Post a Comment